X

By Mae Cus 😈🎶
Fri, 22-Aug-2025, 12:55

Tags:

Ganja Official Lyrics

Oh oh oh oh 

Woa oh woa

Hmmm 
Hmmm
Hmmm....
Hmmm hmmm .

Woah hmmm...
Hmmm hmmm woah woah ....

Woah woah 
Hmm hmmmm

Spark my liter on,  
Abeg, pass my weed gently,  

Tie myself on it,  
I free my spirit actively

Sparky wave 
Now I am feeling it on high 
Puff one smoke 
Now I am feeling it on high

(Sound of smoke)
Ah ah ah
Ah huu huu
Ah ah ah 

(Sound of smoke)
I feel good 
Huu huu
Sa fa ra 

(Sound of smoke)
I love it 
Feeling pa ra ra 

If your head no strong 
No go drag 
Make you no go fall

Tin tin ko 
Idin ko
Pass my Ganja 
Make I Kpo 

Find igbo 
No smoke Co los 
Your mind go deyyyy

Dem go tell dey tell u 
Say you go kolo 

Akpi li ma ta ya

When you need ganja 
Cun take my Igbo 

Akpi li ma ta ya

Abeg my pass Ganja 

Take am gently 

Make I dey alright 

Abeg my pass Ganja 

Make I activate 

As I dey chop right 

I no dey too 
stress my self 
As food dey 

I go spend my cash 

Abeg my pass Ganja 

Take am gently 

Make I dey alright 

Haaa woo 
I am looking 
Fresh and Young
No disturb me 

Yahoo
I am looking 
Fresh and Young
No disturb me 

Spark my liter 
After
 I tye my weed 
I go drag my Kpo 

Haa woo
I am looking 
Fresh and Young
No disturb me 

How many times
 I go tell you 
Say make you leave my life alone 
New taker dun drop quote 
Say drugs no good for me 

If it not for me 
I will surely know my brother 

And if it not for you 
Abeg leave am oh no no

Abeg my pass Ganja 

Take am gently 

Make I dey alright 

Abeg my pass Ganja 

Make I activate 

As I dey chop right 

I no dey too 
stress my self 
As food dey 

I go spend my cash 

Abeg my pass Ganja 

Take am gently 

Make I dey alright 

This site was designed with Websites.co.in - Website Builder

IMPORTANT NOTICE
DISCLAIMER

This website was created by a user of Websites.co.in, a free instant website builder. Websites.co.in does NOT endorse, verify, or guarantee the accuracy, safety, or legality of this site's content, products, or services. Always exercise caution do not share sensitive data or make payments without independent verification. Report suspicious activity by clicking the report abuse below.

WhatsApp Google Map

Safety and Abuse Reporting

Thanks for being awesome!

We appreciate you contacting us. Our support will get back in touch with you soon!

Have a great day!

Are you sure you want to report abuse against this website?

Please note that your query will be processed only if we find it relevant. Rest all requests will be ignored. If you need help with the website, please login to your dashboard and connect to support