I Don't know oo
Hmmm hmm hmm
Hmm hmm hmm
Hmm hmmm hmm hmm..
Don't know
Hmm Don't know
I Don't know oooo
Hmm hmm
Don't know oo oo oo..
Omo na person wey know me
Know say I no get girlie ooo
Na person wey know me
Know say i no get girlie ooo
oh yeah
She say make I leave
if I no give her this money ooo
That girl dun laugh me
pour me spit
for my body ooo
I no dey love again oooo
I just dey push my hustle
Dem go see me shine
Dey chase
Dey fight for my life and money
I will grind for my darling
Take care of mami and papi
I plan my future
to match my vision
My life depends on it
Ah ya ya ya
My time is coming
I believe ooo
Plenty girls wey I talk to
Fuck up
I no give up
I no get back up
na only me know wetin I face
I dey motivate my self
on low key
calculate the money
wey no dey bank
Marle dey for house
Dey wait me
Say food no dey house ooo
Omo this girl wey i love too much that time collect prick oo
This girl cun dey lie to me
After they collect puna
She think say na only her fit corny me oo
As a bad boy
I go use my sense
Avoid her
Chase the mulla
Omo
If you dun see something
Make you dey lock up
Stay on silent
Na person wey chop dey love
Steadily grinding to drop
I no dey drink alcohol ooo....
I no go kill myself ooo
If dem do you something
Hanwu ga han wu ga han wu ga giii....
They don't know me
I say
They don't know ooo
Han wu ga han wu ga
They don't know ooo
They don't know something
I say
They don't know ooo ooo
Han wu ga han wu ga
They don't know ooo
Very stupid ! Very stupid girl ! So stupid !